Русские видео

Сейчас в тренде

Иностранные видео


Скачать с ютуб Vector & Wande Coal – Mama Maradona (Official Video) в хорошем качестве

Vector & Wande Coal – Mama Maradona (Official Video) 1 год назад


Если кнопки скачивания не загрузились НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу страницы.
Спасибо за использование сервиса savevideohd.ru



Vector & Wande Coal – Mama Maradona (Official Video)

Official music video for "Mama Maradona" by Vector & Wande Coal. Listen to "Mama Maradona" on all stores https://ONErpm.lnk.to/Mama-Maradona Video Directed by Olu The Wave. Subscribe to the channel https://bit.ly/VectorYouTube LYRICS Yeah Mama Maradona no know sey Maradona na Maradona (WC) (Yeah) Mama, Mama Maradona with the soccer yeah (Soccer yeah) E Dey try hook me up with hin daughter yeah Maybe hin think sey I’m ajebutter (butter) Olorun maje o resu to ma Bota (Bota) Mama Maradona with the soccer eh (Soccer eh) E Dey try hook me up with hin daughter eh (with hin daughter eh) Maybe hin think sey I’m ajebutter (Daughter eh, eh eh eh) Olorun maje o resu to ma Bota yeah (Yeah) You wey Dey think say I am good for daughter (Shior) Me wey no good for myself I recognize I am looking out for that in a lady Otherwise I am needing no help That’s why I am not needing your baby yeah Your baby’s pretty much crazy see the future with her is hazy That’s a lie I didn’t look, I am lazy Hmm No time to dey pamper cause it Otedola bridge with a tanker rubbish (No hold up) I’m thinking to fly above it Made a Beverly Naya of it I have skin in the game If you want to be diabolic But I don’t have time for it I don’t have time for her Avoid the disease If you don’t have time for cure ! (Dona dona) Yeah! Mama Maradona with the soccer yeah (Soccer yeah) E Dey try hook me up with hin daughter yeah (Daughter yeah) Maybe hin think sey I’m ajebutter (butter) (Yeah!) Olorun maje o resu to ma Bota (Bota) (Eh ah eh) Mama Maradona with the soccer eh (Soccer eh) E Dey try hook me up with hin daughter eh (With hin Daughter eh) Maybe hin think sey I’m ajebutter (Daughter eh, eh eh) (Butter) (Yeah eh yeah) Olorun maje o resu to ma Bota yeah (Yeah eh yeah) Omo igboro ni mi Wo fe mo nkan ti mo ni (Wo lo fe mo) WC to the Ceezi (Ceezi) VEC knows what I mean (Nah mean) Transform ya I am talking bumble bee (Bumble bee) Don’t even talk to me (Don’t even talk!) I’m not the one you need (I’m not the one!) This your daughter Keep your daughter (Daughter) She be ajebutter But I’m from the gutter This ain’t no match up (This ain’t no match) I ain’t no perfect match Tori mi o le fe Caucasian ah n End of conversation Mama Maradona with the soccer yeah E Dey try hook me up with hin daughter yeah Maybe hin think sey I’m ajebutter (butter) Olorun maje o resu to ma Bota (Bota) Mama Maradona with the soccer eh (Soccer eh) E Dey try hook me up with hin daughter eh Maybe hin think sey I’m ajebutter Olorun maje o resu to ma Bota yeah (Yeah) #Vector #WandeCoal #MamaMaradona

Comments