Русские видео

Сейчас в тренде

Иностранные видео


Скачать с ютуб Lyno Casino - Baller Remix ft. iyanya [Official Video] в хорошем качестве

Lyno Casino - Baller Remix ft. iyanya [Official Video] 4 месяца назад


Если кнопки скачивания не загрузились НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу страницы.
Спасибо за использование сервиса savevideohd.ru



Lyno Casino - Baller Remix ft. iyanya [Official Video]

Lyno Casino - Baller Lyno Casino - Baller Remix Ft Iyanya (Official Video) Stream more songs from Lynocasino: https://lynocasino.lnk.to/Baller Follow on all social platforms: X: @Lynocasino Ig: @lynocasino Fb: @Lynocasino TikTok: @Lynocasino Lyrics: Baller Mandela Your body make me consider Make I run away to you But I nor wan Dey gum body now Pour liquor Money Dey flow like liqour I nor Dey smoke no cigar Everyday I Dey call my dealer As you see me so I nor Dey do like Carolina Inna d club 10 shots of tequila Big batty girl call me LYNO CASINO Street credibility inna my zanga Monkey wey work nai him Dey chop You wey nor work you nor fit chop Make you nor Dey do like karashika Abeg Abeg Abeg me I wan be baller Baller Baller Baller Baller Baller Angela me I get the pounds and the body energy wey go make you bend am Inna back of the rover girl I go spray you dollar Dangote nor get muller cos I Dey spend abnormal I do my thing differently I’m on colos Shayo nor good for who nor get money to buy am In a the club ten shots of tequila Street credibility inna my zanga Everytime Dey see a baller now they wan bill am Monkey wey work nai him Dey chop You wey nor work you nor fit chop Make you nor Dey do like karashika Abeg Abeg Abeg me I wan be baller Baller Baller Baller Baller Baller When the money don enter I Dey carry shoulder I nor send nobody Eee ameno Eeee Ameno #iyanya #afrobeat #ballerremix #musicvideo #youtube #lynocasino

Comments